T-Classic – Dangerous Lyrics

T-Classic Dangerous Lyrics

Shoutout to the girls wey sabi
BANGER!!
Sirabati Tu
Classical Boy

Dangerous, Ya
She’s of the world she bad no cap I’m serious
(woahhh)
Her body super marvelous (ya)
She fine pass all the girls wey you see that’s on period…
Hmm Ye

Or make I pull over (pull o)
She tell me say make I pull over
Or make I Dey under (Dey under)
She go like Dey on top make I Dey under
Or make I pull o (pull o)
She tell me say make I come over (come over)
Or make I pullover

Pullover Pullover
I swear e sure for You (For you)
Shout out to the girls wey sabi
Insurance cover you (ver you)
Cause wahala I Dey for you
I Dey for you

There is something about with the way she twists and whine (whine)
My life dey on the line
Cos her body ticking like a time bomb yeah yeah oo
She ain’t gat time for loving
She dey fire down on a daily
If you catch feelings I’m sorry
Hmm I’m sorry

BANGER, Chee!!!

Or make I pull over
She tell me say make I pull over (pull o)
Or make I Dey under (Dey under)
She go like Dey on top make I Dey under
Or make I pull o (pull o)
She tell me say make I come over
Or make I pull over

Pullover Pullover
I swear e sure for You (For you)
Shout out to the girls wey sabi
Insurance cover you
Cause wahala I Dey for you
I Dey for you

Or make I pull over
Or make I Dey under
Or make I pull o
Or make I pull over
Sweetboy Jay