Skelvin & Jaywillz – Sorry Lyrics

Skelvin Sorry Lyrics

Ojo

Dat kind thing na

Ayyy!
They call me jay
You already know oo
Kezyklef on the beat yeh!
O nanana

Look her yash you go kill e goat
Ele o
Her footu ball na four man post
Ele lele o
Turn me round like roller coast
Ele lele o
Girl you win o
No more vote
O ń laye o
When she whine and shake o ( ye )
Baby sweet o ye
When she roll about o ye
No be fight o ay

Your papa no like me
Wetin I do
He said don’t be silly
The boy is a raster
Your papa no want me
Why Wetin I do ( yeh)

But papa I’m sorry to say this o
Abeg I de beg o

Papa I’m sorry ń isi m agbawago
Papa I’m sorry ń isi m agbawago

Papa I’m sorry Caro egbu mu
egbuo
Papa I’m sorry caro egbu mu egbuo

Papa I’m sorry ń aka m adighi ya o
Papa I’m sorry ń aka m adighi ya o

Papa I’m sorry caro etiè m ife
Papa I’m sorry caro etiè m ife

Chei

I get dis kele way pretty,
And she nice too
I love her,
you know say I no dey lie too!
My intention were sweet,
e blike Titus!
I make this clear to her dad
he come dey fight us!
Amaka Why
waiting man do man?
Bcux of money
they give my wife to Imam
I feel depress Mehn
Bring Pammy make We flex
My eyes see things,
charley!!
I no ft dey express!!!
Mehn I’m sorry dad,
if I ever do you wrong
Find a place to forgive,
I know my deed is wrong
No man perfect
When I wake up I dey praise God!
Reminiscing all d past
We have with skateboard
We been dey walk out,
But dis days I dey stay bored
Too much alcohol don make me
Lost my taste bud!

Na beg I de beg o

Papa I’m sorry ń isi m agbawago
Papa I’m sorry ń isi m agbawago

Papa I’m sorry caro egbuo mu egbuo
Papa I’m sorry caro egbuo mu egbuo

Papa I’m sorry na aka m adighi ya o
Papa I’m sorry na aka m adighi ya o

Papa I’m sorry ń caro etiè m ife o
Papa I’m sorry ń caro etiè m ife o

Ezege them go dance out o
Money dey to dey dash out o
Too many kele been dey laugh out o
But dis days them dey hangout o

O baby I don make cash o
Finally u go chop life o
2million dollars for ur pride price o
Girl I pray to God for dis cash out o