Masterkraft – Hosanna Lyrics

Masterkraft Hosanna Lyrics

This kind love o, I never see
Wetin I go fit give you, e never reach
Dem don try me mental, dem no fit
You dey side you no leave me hey-ey, ewo

Right now body dey move me
And na you be the reason

E get as the thing dey do

You make me say Hallelu Hosanna
Hallelu Hosanna
Just want to say thank you
Just want to say thank you
Hallelu Hosanna, Hallelu Hosanna
Just want to say thank you
Just want to say thank you